Accueil  💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : Adekunle Gold
Titre : All My Life
It´s Kel P Vibes

Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love

Alele o di dandan

See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you´re my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi

Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you

Gara, gara o
Gara, gara o

Gara, gara o, gara
All my life I´ve been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I´ve been looking
Ten milli´ for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don´t want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)

There´s just a part of me that want you more, more, more
And I´ll be here cos I´ve been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw

So da bayi
Baby ma je n sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I´m still your guy
2 AM, I´m knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I´ve been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I´ve been looking for ya
Dey outside

No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside