Se I no dey satisfy you 24/7 I dey ride, I don tey wey beside you Baby, no make I remind you Sey my love is the sweetest, nah, you can´t deny, boo Na you say AG baby o, I go carry your baby Ah, ah No be one of your word oh I dey true, you dey parọ o You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o Dey go back and forth o Say I am the one, but you choosing yourself o Wahala o Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow
Baby, I no beg if you wan go
´Cause it´s not my problem I no go wait for you to see I´m not your option I no wan hear story see it´s your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it´s your problem, your problem, oh, oh
Girls plenty, plenty Why you come dey play like say I be your ọbọlọ o? Eye don detty, detty Wetin you dey do me onyi mi l´ọpọ lọ o I no blame you no be your fault o Na me go find love o instead money See, one tear drop I no dey owe you
Baby, if you leave me onto the next now, now
You dey play with my mind o Dey turning my head like merry-go-round o You dey go back and forth o Say I am the one but you choosing yourself o Wahala o Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby, I no beg you if you wan go
´Cause it´s not my problem I no go wait for you to see I´m not your option I no wan hear story see it´s your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem
Ọmọ it´s your problem, your problem Not my problem I no go wait for you to see I´m not your option I no wan hear story se it´s your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it´s your problem, your problem, oh, oh