It´s lonely at the top (Lonely, lonely, lonely) Money on my mind (Money, money, money) Don´t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi) Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)
Ọ́lọ-lọlade maa n gb´ọmọ lọ (Gb´ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ´ọmọ lọ (Ṣ´ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s´ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn te ge Aṣakẹ l´eti lọ (L´eti lọ) They life na one no get another one I go take am do wetin I love
Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time Mr. Money ginger
Just carry girl baby no time Bad boy me I dey fine And at the same time me I dey high Mo duro tan, mo stand out calm down You go dey fine like fine wine, no decline Sing about it, extraordinary things Show me love, I go show you more O pọ lọ pọ, pọ Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe Ọmọ e don tey, je a ṣ´ere d´ele Mo n fọ f´aye, mo ti fọ f´aye Ye, ye
Ọ́lọ-lọlade maa n gb´ọmọ lọ (Gb´ọmọ lọ)
Bọrọkọtọ idi ṣ´ọmọ lọ (Ṣ´ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s´ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money me I want (Me I want) No dey wetin people dey talk (People dey talk) Wọn te ge Aṣakẹ l´eti lọ (L´eti lọ) They say life na one no get another one I go take am do wetin I love
Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger
Traduction
C´est solitaire au sommet (Solitaire, solitaire, solitaire) L´argent est dans mes pensées (Argent, argent, argent) Je me fiche de ce qu´ils racontent sur moi en particulier (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
Ici, sur la route, je poursuis mon rêve car je sais (Personne ne peut le poursuivre à ma place)
Ọ́lọ-lọlade maa n gb´ọmọ lọ (Gb´ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ´ọmọ lọ (Ṣ´ọmọ lọ) Je ne me préoccupe pas de ce que les autres disent Je ne cherche personne, je veux juste de l´argent (Moi, je veux) Je n´écoute pas ce que les gens disent (Les gens parlent) Ils crient mon nom dans les rues (Dans les rues) Leur vie n´en a qu´une, il n´y en a pas d´autre Je vais le faire pour ce que j´aime
Ce que tu aimes, oh
Ce n´est pas ce que j´aime, oh Ce que j´aime, je le ferai de tout mon cœur, oh L´ogogoro n´est pas de la vodka Monsieur Money, ça donne du pep Mais vous savez que je ne perds pas de temps Monsieur Money, ça donne du pep
Prends juste une fille, pas de temps à perdre Mauvais garçon, je me porte bien Et en même temps, je plane Je reste calme, je me démarque Tu seras belle comme un bon vin, pas de déclin Chante à ce sujet, des choses extraordinaires Montre-moi de l´amour, j´en montrerai davantage O pọ lọ pọ, pọ Regarde ce que tu fais, regarde ce que tu fais Ça fait longtemps, amusons-nous Je me sens bien dans la vie, j´ai réussi dans la vie
Yeah, yeah
Ọ́lọ-lọlade maa n gb´ọmọ lọ (Gb´ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ´ọmọ lọ (Ṣ´ọmọ lọ) Je ne cherche personne, je veux juste de l´argent (Moi, je veux) Je ne me soucie pas de ce que les gens disent (Les gens parlent) Ils crient mon nom dans les rues (Dans les rues) Ils disent que la vie n´en a qu´une, il n´y en a pas d´autre Je vais le faire pour ce que j´aime
Ce que tu aimes, oh Ce n´est pas ce que j´aime, oh Ce que j´aime, je le ferai de tout mon cœur, oh
L´ogogoro n´est pas de la vodka Monsieur Money, ça donne du pep Mais vous savez que je ne perds pas de temps Monsieur Money, ça donne du pep