No competi-competi- Competition for my lady Oh no ‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady oh This na number one You go know sey people fine You go know God design na helele (Oh, na helele, oh ah) Shey na yansh o (Eh), be like mattress (Eh) Shey na face o (Eh), be like actress (Eh) I say nobody fit contest oh Oh oh oh, with my baby oh Shey na yansh oh, shey na face oh Shey na waist oh, una no be mate oh Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo Nobody to fit contest oh, uh
My Agbani Darego Olo mi, my Nene go Ọmọ mummy, ele daddy
Mr. Money, like lepa shandi Ṣo mọ pe you carry, o tobi O l´ara, o l´omi Fa mi mọra, Angelina Jolie Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely Gbagbe jonzing, make you leave the story Ma lọ kan´ra mọ mi, ´cause you see me stoning Iwọ ṣa maa wo mi Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi O ni problem, iwọ l´alabaro mi Ọlọlade o, k´ori mi maa ta ko mi ooo
You´re my soul, my soul You be the melody for my soul Girlie you´re my all, my all
Can´t leave you alone Oh oh
No competi-competi- Competition for my lady Oh no ‘Cause she get everything wey I need in a woman and more My lady, if you see my lady oh This na number one You go know sey people fine You go know God design na helele (Oh, na helele, oh ah) Shey na yansh oh (Eh), be like mattress (Eh) Shey na face oh (Eh), be like actress (Eh) I say nobody fit contest oh Uh-uh-uh, with my baby oh
Shey na yansh oh, shey na face oh Shey na waist oh, una no be mate oh Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo