She know I got dollar shekpe She say she no want Naira And me sef no want wahala(B-Red) Now she´s smiling Cinderella
Now because I get Linda My song dey pass speaker Haters wan don´t believe ah Oya give me chance
And ego comeo my money and My body is yours and ego comeo
Omo 10 milla for your body anything For your body 30 billi For your body I wan wire coboko Super sagin owo to Woman wey dey give me level Thunder fire dem all
I be dey think say you go stay I no know say you dey craze You use me elevate
At the end of the day I thro wey salute
Meanwhile I be dey think Say you dey ginger me Omo but you forget yourself Don´ call my money Give me what you have ooh now now
Omo 10 milla for your body anything For your body 30 billi For your body I wan wire coboko Super sagin owo to Woman wey dey give me level Thunder fire dem all
Yiee shekpe I no sat for you I go
The ego go dey come and go too oo My oo, my oo, my woman, my woman
You know you dey gie me the same energy I give you my house my car and property yeah My oo, my oo, my woman, my woman
100 billi for your body Fendi for your body Me I go enter death for your body Enter death for your body eh eh Cos I want to wire you motto You make me dance ampopo
You no I got dollar She say she no want Naira And me sef no want wahala Oya gimme chance now she´s smiling
Omo 10 milla for your body anything Anything for your body 30 billi for your body