[Blaqbonez & Bad Boy Timz] Olorun oh Yeah O shock won ba kan, yeah
[Blaqbonez] Big shotta, life been hard but I´m still dapper Drip scatter, why una dey hide for covid? I dey spit lava The thing dey fi mi blood since kindergarten The thing dey for me blood o 20 kilo shimi shimi ye for the condo Shimi shimi ye, shimi ye, your mummy dey do like omode for the day
[Blaqbonez] Na the reason I like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan? (opor) Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe) I really like to faaij gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan? (opor) Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
[Bad Boy Timz] I say tanana me, make I give you compass If you call me and I pick, no vex I don pass Because so many things don dey for my body o See Hennessy don dey sweet like Oreo Personally, me I wan lie like Bob Marley So pass me the lighter pass Marley Call all the girl there wey like to dey knack money, wey dey like money Cause tonight, me I wan ruin myself, me I wan kill myself You go tell me sorry o, say na me do myself Say na me do myself aaahhh
[Blaqbonez] Na the reason I like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan? (opor) Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
I really like to faaij gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan? (opor) Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
[1da Banton] She tell me say she like to faaji gan gan And she like to mix her, mix the Alomo with anything that comes straight through the door door Opor gan, mi oni ijogbon o She say she wanna mix her gin with ice She say she wanna do everything, she wanna fuck Ice Prince She say she wanna touch my kponono tonight She say she gonna lose her mind o pelu pisces o Oshey o, body too sweet like a sugar o Osonu, osonu, o dapada, o file o Stubborn gan gan, ayi ri to
[Blaqbonez] Na the reason I like to faaji gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan? (opor) Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe) I really like to faaij gan gan (okay) Why you like to no imagine gan gan? (opor) Owo ton wole ju, tell me no no (okay, kuro nbe)
[ Blaqbonez & Bad Boy Timz] Olorun o Bad Boy Timz in the motherfucking building-ding Loa-loa-ding