Lati kekere Lati wole o Mi I no dey greedy with my money o O bobby me I no like stress You go dey your dey o Bella shmurda logo dey Eee enter body o Ah why I gbesiloun Why I no go dancy oloun? Why I no go spend my money o? Why I no gbesiloun?
[Moelogo] Logo Mo le shalaye Ijoba oloun Is not far away o Mon shey lover
Alade Binti laye Ika laye I just want to live my life Kilode Leave my life Make una see my life Dem want to teef my light Koshii
[Moelogo & Bella Shmurda] Lati kekere Lati wole o Mi I no dey greedy with my money o O bobby me I no like stress You go dey your dey o Bella shmurda logo dey Eee enter body o
Ah why I gbesiloun Why I no go dancy oloun? Why I no go spend my money o? Why I no gbesiloun?
[Bella Shmurda] Dem wan come my way Bring dem over Dodge the wave Bring dem over Play the game Like Pogba, show dem craze Dem wan come my way Oya bring dem over So I play the game Likey likey Pogba Oya show dem craze Passi to mofaaa
Higher higher
[Moelogo] I no dey send person I no dey hold grudges I´m da shit Rara emi ko Mi o demo ri Kini fe ro gan Awon to fe shey mi Shey lon wo ran Omo ologo 5G 7G Mo kpor kpor kpor kpor Mo kpor gan
[Moelogo & Bella Shmurda] Lati kekere Lati wole o
Mi I no dey greedy with my money o O bobby me I no like stress You go dey your dey o Shey ni mo gbe tuntun de o Eee enter body o Ah why I gbesiloun Why I no go dancy oloun? Why I no go spend my money o? Why I no gbesiloun? Lati kekere Lati wole o Mi I no dey greedy with my money o O bobby me I no like stress You go dey your dey o Bella shmurda logo dey Eee enter body o
[ Moelogo]
Ah emi oran Eni kan kan Jijo mi A ni jekanmo Lati kekere Lati wole o Mi I no dey greedy with my money o