Ghetto where we hustle Vision 2020 Our government dem promise
You know say boys go chop Everyday we scamming hmmm All nite no sleeping Mo ya owo lowo Lati I go alaba I buy lapi Hustle for 6 months I no get money Shoutout to my niggas wey dey sub for me A problem shared is a problem solved So I tell my niggas so we get dem solved So we go get dem solved A problem shared is a problem solved So I tell my niggas so we get dem solved So we go get dem solved
Mama call me say chinedu is balling What are you doing, son you´re dulling Four years in lasu is really nothing Beta get dat moni son we´r starving
Omotena tell me say she don get belle Mame, papa must no know hear Have been thinking oh have been thinking oh My friends are in a Range Rover When I pull up in a phantom Tell bitches game over Popping pills in a penthouse Chilling on a coda Shukura like as she rush poka dancer She´s in love with their lifestyle Bella shmurda Everyday me ganja Everyday me ganja
Ghetto where we hustle Vision 2020 Our government dem promise U know say boys go chop
Everyday we scamming hmmm All nite no sleeping Mo ya owo lowo Lati I go alaba I buy lapi Hustle for 6 months I no get money Shoutout to my niggas wey dey sub for me A problem shared is a problem solved So I tell my niggas so we get dem solved So we get dem solved ( so we go get dem so) A problem shared is a problem solved So I tell my niggas so we get dem solved So we get dem solved ( so we go get dem so)
Mo ti suffer , mo ti ji ya bi ti diya Mo tun shashe ni madel ki n le ri owo di e Pa bo lo ja si Walahi I dey tell Ti lion ba gbe ina wo oju mi mo ma dare Mo ma dare Olohun mo na dare Mo ti lose, mummy, daddy e wo oju mi eje
E wo oju eje, e jor ta la shè Kilagbe kilaju tori a n wa nkan ta ma je naw People dey tell me now I too dey bragga They cut like dagger life a na gagga Ogologo mma kamina like ogbonna For winter or summer maramma I no slow down Won kor nipe mo para no ni Fi ara re sinu bata mi without money No tissue paper ti a ti e fi tanba ya ba shuu No soap to wash school uniform (?) Ama gba awe moni a ma je eba ta ba ji Ilekun Ile oro o seun firigbo shi Tiki ti ra bata duro iyen ko le da gbo shey Dats y ma je dagba hustle lane Hustle to the top won fe le mi ba Wan ro pe o ma re mi Aluko but emi kor I thank God I no fall I stand tall
Baddoo Bella shmurda
Ade mi ade Owo wole mi owo Ire wole mi ire Ola wole mi Ola Aje wole mi aje Owo wole mi owo Ire wole mi ire Aje wole mi aje