(Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju ´til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
This be my victim Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (Wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Chinke, God) Drive-by, ujo (Ujo), sching him Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh) Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy) Doggy pose, I give her yakata (She collect) Pakuromo give am abara For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo) I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy) The skeng, e tight, the Hammer wey I palm I drink, I high (Who you be?) Omo, na me be the guy, but
This be my victim (Abobi, what is up?) Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (Wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Chinke, God) Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju ´til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK Fire in my condo, Django (NATIVE) Ayy-ayy-ayy, yeah