[Blaqbonez] Nak am Gbegbe ti gbe Gbegbe ti gbegbe Gbegbe ti gbe
Gbegbe ti gbegbe
[Blaqbonez] Haba haba haba The shayo don deyâ enter Iâ don dey loseâ my mental Oh, biggy man don deyâ stagger Habaa haba haba The gbedu don dey enter This dj don dey scatter Oh, be like say fire dey my trouser
[Blaqbonez] And the Hennessey, moet don dey go ooo Hmm hmmm Me i don dey slow Hmm hmmm She dey whine that Gorodome
Make a man wan dey kolo lo The Hennessey, moet don dey go ooo Hmm hmmm Me i don dey slow Hmm hmmm She dey whine that Gorodome Make a man wan dey kolo lo
[Blaqbonez] I tell her make she Calm down calm down calm down But she say she wan whine until a man die But i no fit die i get 9 lives Make she calm down calm down calm down But she say she wan whine until a man die But i no fit die i get 9 lives
[Blaqbonez]
Haba haba haba Wetin be the matter Shey na because i getti rabaa?? Wey you wan kill me for my mama? Haba haba haba I don dey lose my temper Oya Amaka send your aza She no fit leave until i wire
[ Blaqbonez] Take am suffree nwayonma Me i no come kpai for here Many many rappers don dey try to end me If your booty was a rapper e for deadly Make a man scream my oh my Oh my baby why ohh why Dammit dammit all these rappers talking plenty If that booty was a rapper itÂŽll impress me
[Blaqbonez] And the Hennessey, moet don dey go ooo Hmm hmmm Me i don dey slow Hmm hmmm She dey whine that Gorodome Make a man wan dey kolo lo The Hennessey, moet don dey go ooo Hmm hmmm Me i don dey slow Hmm hmmm She dey whine that Gorodome Make a man wan dey kolo lo
[Blaqbonez] I tell her make she Calm down calm down calm down
But she say she wan whine until a man die But i no fit die i get 9 lives Make she calm down calm down calm down But she say she wan whine until a man die But i no fit die i get 9 lives