Sare ko fun won ko salo, emi ni gan gan baba won I came I gave them pepper
Mo fun wan wan gba, wan jetan o Now I dey give them tension o, emi ni gan gan baba wan I came I gave them pepper, mofun wan wan gba, wan jetan o
I never start them dey talk plenty things for their mouth Never finish but water don dey comot for their eyes Sensei me I top them all DaBully gan gan wan ko mi je oo As you can see say the price don dey rise Na my money wey dey ooze anyhow Give them more more, that bi jara o Mi o sanra, I no tire o Jesu, Show themm, shey na money or the Benz
Oba ni ko flex, I getti connections Say! Different style, different flow, different potion Different kinda wave it got me caught up in the motion Different girls inna mi yard with no clothes on Oh lolololo
Sare ko fun won ko salo, emi ni gan gan baba won I came I gave them pepper Mo fun wan wan gba, wan jetan o Now I dey give them tension o, emi ni gangan baba wan I came I gave them pepper, mofun wan wan gba, wan jetan o
I been coming You no like to see the ice on my body? Them tell em say make I cool down make I suffree But I kill em with the drip, I´m stunning Money in the bank, if not we don´t arrive Show up to the p, higher than a kite Looking at her I know say she don´t bite Make me bite my lip like damn she nice Issa vibe when I be up on it My flow make a girl buss it Buss it down like a thotiana Baby gyal me no want drama Me no want drama I run game in my New Balance Shades from Balenciaga Dem no fit touch me like MC Hammer
Ko fun won ko salo, emi ni gan gan baba won I came I gave them pepper Mo fun wan wan gba, wan jetan o Now I dey give them tension o, emi ni gan gan baba wan I came I gave them pepper, mofun wan wan gba, wan jetan o