[Pheelz] And I´ve been living fast life but I see it in slow mo (Olohun) Oh no And you see my lifestyle like a G´s in the turbo (For sure)
See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo) Oh no (Oh no) And me i stand dey defend like Joseph Yobo Bad girl say she wan Netflix and chill So I ja ticket give am warning If you fall in love, clearly certain You go chop breakfast I´m not capping Can you see dribble, Amokachi I´m not faking this no fugazzii You see these feelings I´m not catching Ømø øpę stand fit I just won dey
[Pheelz & BNXN] Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ye ye) Ama shana e go bright o (Ge ge ti) Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti) Ama shana e go bright o (Ye ye) Folake for the night o (Ge ge ti)
[BNXN] F-I-N-E-S-S-E Fit be the reason why your bobo won dey jealous me E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P No fit to resonate, I´m on a different frequency Ahn-ahn I don´t think it´s necessary I´ll be down with that somebody that can do like me Mehn I be like Mo´ Salah coming off the right wing I´ll go through your defender, you no need to tell me
I must finesse And you know sey me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you´re not careful oo Finesse You know say me I must net Na your kele I go carry go If me I get money pass you If you´re not careful oo
[Pheelz & BNXN] Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ye ye) Ama shana e go bright o (Ge ge ti) Folake for the night o (Ge ge ti) Ahhh, finesse (Ge ge ti) If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye) Folake for the night o (Ge ge ti) Ahhh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o Folake for the night o Ahhh, finesse If I broke na my business Ama shana e go bright o Folake for the night o
Ohh ohh ohh ohh Ridimakulayooo (Rii) Ę ma fę jo mi sun oh (oh sun gba la ja ja) Ę ma fę jo mi sun oh
Traduction
[Pheelz] Et je vis une vie rapide mais je la vois au ralenti (Olohun) Oh non Et mon mode de vie ressemble à celui d´un gangster en mode turbo (C´est sûr)
Je vois beaucoup de gens dehors, ils nourrissent l´homme zobo (bobo) Oh non (Oh non) Et moi je me défends comme Joseph Yobo Cette meuf dit qu´elle veut regarder Netflix et passer du bon temps Donc je leur donne un avertissement Si tu tombes amoureuse, chérie sois en sûre Tu vas ramener le petit-déjeuner, je ne déconne pas Peux-tu le voir dribbler, Amokachi Je ne fais pas semblant, pas de fugazzi Tu vois ces sentiments que je ne saisis pas Reste debout je viens de gagner
[Pheelz & BNXN] Ahhh, finesse Si je deviens fauché c´est pas grave
Je vais continuer à briller M´amuser toute la nuit Ahhh, finesse Si je deviens fauché c´est pas grave Je vais continuer à briller M´amuser toute la nuit
[BNXN] F-I-N-E-S-S-E C´est la raison pour laquelle ton bobo m´a rendu jaloux Je ne les prends pas au sérieux Je n´arrive pas à résonner, je suis sur une autre fréquence Ahn-ahn je ne pense pas que ce soit nécessaire Je serai damné s´il y a quelqu´un qui peut faire comme moi
Mehn je suis comme Mo´ Salah sortant de l´aile droite Je passerai ton défenseur, tu n´as pas besoin de douter de moi je dois agir avec finesse Et tu sais ce que moi je dois net Na ton kele je vais porter Si moi je reçois de l´argent, je te laisse derrière Si tu ne fais pas attention oo Finesse Tu sais dis moi ce que je dois net Na ton kele je vais porter aller Si moi je reçois de l´argent, je te laisse derrière Si tu ne fais pas attention oo
[Pheelz & BNXN]
Ahhh, finesse Si je deviens fauché c´est pas grave Je vais continuer à briller M´amuser toute la nuit Ahhh, finesse Si je deviens fauché c´est pas grave Je vais continuer à briller M´amuser toute la nuit Ahhh, finesse Si je deviens fauché c´est pas grave Je vais continuer à briller M´amuser toute la nuit Ahhh, finesse Si je deviens fauché c´est pas grave Je vais continuer à briller M´amuser toute la nuit
Ohh ohh ohh ohh
Ridimakulayooo (Rii) Ne me poursuis pas en justice oh (oh sommeil mensonge) Tu vas me poursuivre en justice oh