💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales 🎤💃

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : BNXN
Titre : Kenkele
[Wande Coal]
Eh, kenkele
Kenkele, kpenkele
Eh, kenkele
Eh, eh, kenkele

Kenkele, o ni pe kenkele
Oro ti o da, gb´oro lana, gb´oro lana, lo´mo ti o so
Omo mi o ya, omo mi ofo, omo ma sa, omo alaso o

[BNXN]
Kenkele
Yeah kenkele (ehen ehen)
Kenkele ohh
Kenkele ehn
Kenkele
Fefe ne fefe ne
Boshe redi bi shekere
She come from sapele
Mr Jegede, e bami pe kevwe
Tell that girl wey stand for there
Make she dance well well, abeg

[Wande Coal]
I´m living my best life
Nobody can tell me nun´
I´m ruling my life, make e nobody tell me nun
Hmm

[Wande Coal]
Eh, kenkele
Kenkele, kpenkele
Eh, kenkele
Eh, eh, kenkele
Kenkele, o ni pe kenkele
Oro ti o da, gb´oro lana, gb´oro lana, lo´mo ti o so
Omo mi o ya, omo mi ofo, omo ma sa, omo alaso o

[BNXN]
Before the racks came coming ah mi way

I used to buy my loud for 2k
Them rainy days wey be say raba no dey
Mi o le gbagbe pe sapa won do me ishekushe
You know the vibes stay sharp like everyday
And all the bad vibes mo taka su fe
Get the perfect picture like I be wakadobe
No be adobe
E be real life you sabi say
Where the money dey?
Me I sabi chase am
You for look me well
I be money chaser
For kudi ego
I be power ranger
Ten toes on the streets
I be street fighter

[Wande Coal]

I´m living my best life
Nobody can tell me nun´
I´m ruling my life
Make e nobody tell me nun