💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales 🎤💃

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : Bracket
Titre : Bro. Wale
Ape planet, hummm, hummmm
Bracket ilééé, brother waleeeeee
Yeah yeah, brother waleeeee yeah éééé
(Anything go waléé éh)

I came back from Germany
I dey plan how to make a family
tchaï, I konw sey I be celebrity
Sey I fit find pretty girls in one minute
But I´m so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door
I see one sweety, when I ask her
Do you dou you like me then she says (hummm)

I dooo, doooo brother wale
I go be your wife, anything go wale ééh Ok tchaï
This life we dey, hummmm I no dey hear
Me I go check, if your way go be my sweety yeahhh
I no send ooooh, if she´s clean ooh she too fat oooooooh
Coz I´m so so sure, I need one baby

Wey look so pure, so entirely
When I open up my door
I see one sweety, when I ask her
Do you dou you like me then she says (hummm)

I dooo, doooo brother wale
I go be your wife, anything go wale ééh Yeahhh, yeahhh, hummmm brother wale éé
Yeah, yeah, brother wale ééééééh yeah, yeah
Brother wale yeah ééé, anything go wale, hummm

If I ask you, you fit be my lover ééh
If I ask you fit be my hot babe éééh
No say no, no say noo, no no nooo
tchaï, ééh if I ask you, you fit come in my house éééh
So I go fit ooh, show you my papa éé éééh
No say no, no say nooo

If I ask you baby make you just dey say

I dooo, doooo brother wale
I go be your wife, anything go wale ééh Ooooh yeah, (anything go wale)
Yeah yeah, (anything go wale)
Ooooh yeah yeah, (anything go wale)
Chinekeme eeeeeh, (anything go wale)
Anything go wale