Shey you never hear About the things wey happen there Abi your eye never clear Mankind so wicked Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
Shey na jazz o Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter
20th of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of thеir murder The chief of staff, thе commander and the army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo IJOBA All your atrocities All of your corner corner Make all the DEADBODY disturb you for your dream
The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief of staff, the commander and the army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo IJOBA All your atrocities All of your corner corner Make all the DEADBODY disturb you for your dream
20th of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
We give them many chances Dem FAIL my people And When we cry for justice Them kill my people Walahi ALL of YOU
Their lives are on you We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE