[Burna Boy & Wizkid] Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup? I dey your side, I dey your side Yeah, yeah One man, two man, three
E don kpenkelemesi
[Burna Boy] Kpenkelemesi Con dey move like ah disco (Move like ah disco) Won ni "kin ma lo la´tan" (La´tan) I be boss, I be actor So therefore, give me Ballon d´Or Oya, come take a picture (Take a picture) Rora yo, ayo n kpa´yan (N kpa´yan) Oya, follow my instruction
[Burna Boy] Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o
[Burna Boy] Kpenkelemesi Come dey smoke cannabis Doctor say "make I pop one of this" Make me fly like say I´m Aladdin Come bring some kind melodies Omo, Messi self no do pass like this So many things inside of my jeans I swear down, e be things, e be things
[Burna Boy] Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So therefore give me Ballon d´Or Oya come take a picture Rorayo ayon kpayan
Oya follow my instructions
[Wizkid] Oh, Lord of mercy (yeah) I dey with one wey dey call me Messi I dey for Shitta, she go fly come check me I never see person wey fit money impress me All of the things she dey do, she dey test me I dey with kele wey for back, I dey pressin´ The one I carry come don dey suspect me She call me "small body, big engine" On my number, she callin´ on Anytime wey she wan give me lovin´ ah And like flat tire, me, go pump it up And every other day, na she dey turn me on Say, me, I still dey make I cum the more As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon Walahi, I forget say her guy dey for jersey
Omo, omo, moti penkelemess oh
[Burna Boy] Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So therefore give me Ballon d´Or Oya come take a picture Rora yo, ayo n kpa´yan Oya follow my instructions
[Burna Boy] Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o