Dangote, Dangote Dangote still dey find money o No level No level
It’s Kel P Vibes
Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan
Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo foco I go show you my colour Shey wan ro pe mi l´opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Kalluba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dollar I dey find And I don do yes yes Yes yes And many people don tell me No no No no Oni lati lowo o
Odi don don Tori iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get cash I go jaiye lokpopo I go give you cash, I go be your sponsor Mo ni iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get money, you go know o Still I go hustle till thy kingdom come Because because
Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan
Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo foko I go show you my colour Shey wan ro pe mi l´opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o
Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gorgon Mo man korin gongon lori gangan Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P Tori owun gongon lolu gangan Bami lu gongon yen Dangoteee Ma money ro ro Ma money ye ye Ma money ro ro Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Mo ni Ji Masuun
Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o Eh ehn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money
Why me no go find money Find money, Find moneyyy
Traduction
Dangote, Dangote Dangote cherche encore de l´argent Pas de niveau Pas de niveau
C´est Kel P Vibes
Dangote, Dangote Dangote cherche encore de l´argent Je ne, je ne Je ne sous estime pas l´argent Qui suis-je ? Qui suis-je ? Pour ne pas chercher à gagner de l´argent ? Je m´en fous des autres Je bosse super dur
Choko Bosse dur ne lâche pas Je ne suis pas idiot, je ne suis pas un imbécile Si tu me déçois Je te montre qui je suis vraiment Ils pensent que je ne suis pas intelligent ?
Je leur ferai personnellement la morale J´en ai tellement à dire Ma bouche ne pas tout dire Oh non non o Alors sois attentif
Quand j´aspire et je travail Qu´est ce que je cherche ? Je cherche l´argent Quand je me déplace d´une place à une autre Qu´est ce que je cherche ? Je cherche les dollars J´ai dis oui oui Oui oui Et beaucoup de personnes me disent Non non Non non Je dois gagner de l´argent
C´est une obligation Ma mère n´a pas élevé un imbécile Est-ce parce que je le fais pour l´amour ? Si je me fais de l´argent je vais profiter de la vie Je vais te donner de l´argent, je vais être ton sponsor Ma mère n´a pas élevé un imbécile Est-ce parce que je le fais pour l´amour ? Quand j´aurai de l´argent tu le sauras Je continuerai de bosser jusqu´à la fin des temps Parce que parce que
Dangote, Dangote Dangote cherche encore de l´argent Je ne, je ne Je ne sous estime pas l´argent
Qui suis-je ? Qui suis-je ? Pour ne pas chercher à gagner de l´argent ? Je m´en fous des autres Je bosse super dur
Choko Bosse dur ne lâche pas Je ne suis pas idiot, je ne suis pas un imbécile Si tu me déçois Je te montre qui je suis vraiment Ils pensent que je ne suis pas intelligent ? Je leur ferai personnellement la morale J´en ai tellement à dire Ma bouche ne pas tout dire Oh non non o
Je suis la personne dont ils parlent
Tu as oublié que je suis le Gongon Je chante très bien avec les percussions Je chante très bien avec les percussions
Demande à Kel P Parce qu´il joue aux percussions Aide moi à jouer aux percussions Dangoteee Mon argent Mon argent Mon argent Qui suis-je pour dormir oh non Pour continuer de dormir Je te dis de rester éveillé
Dangote veut plus d´argent o Otedola veut plus d´argent Pourquoi je ne chercherai pas l´argent o
Eh ehn cherche l´argent Adeleke veut plus d´argent o Adenuga veut plus d´argent Pourquoi je ne chercherai pas l´argent o Chercher l´argent, chercher l´argeeeent