All my people them go jeun soke o Boss man, e go jeun soke o
When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, them go shake their body Them go shake their body
Oluwa Burna mo Gbona feli; say mo Gbona feli You no get money, you dey call police Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn; gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi Gidigidi gidigidi gidi O di woronpoto; ah; yehh yehh yehhh
Them say I dey craze, I no normal But I dey spray you the money... onyeoma You suppose to know say me no be newcomer
So my baby, make you no go dull am...no go dull am
When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, them go shake their body Them go shake their body
Oluwa Burna mo Gbona feli; say mo Gbona feli You no get money, you dey call police Me I dey laugh you gan ni
As I dey sing, they feel the pulse Make all the people jump around Make you dey listen well because I no fit shout [I no fit shout] No joking around [ehzewu]; Listen make I tell you what it´s all about [gbekelebe]
I no fit tell you as water enter coconut You sit down inside bus, you say you be boss [Eh eh ehh] Oya look´u look´u taatata Look´u look´u taatata See small pikin wey dey para, wey dey gagaga Ki lo sele papapa? Oh looku, looku looku looku taatata Looku looku taatata; See small pikin wey dey para, wey dey gagaga Ki lo sele papapa oh?
When the gbedu dey enter body [jeje], enter body [jeje] All the girl, them go shake their body [yeah yeah] Them go shake their body [yaheye]
Oluwa Burna´m Gbona feli [Gbona oh, mo Gbona oh] Mo Gbona feli [Gbona oh Gbona oh] You no get money, you dey call police [eheheh] Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn; gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi [Mo Gbona feli] Gidigidi gidigidi gidi O di woronpoto; ah; yehh yehh yehhh Gbona feli....