Na who go dey by your side, if you waka through the fire-fire? Follow you stand inside the fire, hm? Na who love me I go love, hm Na who love us we go love, hm
Who go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? Hm Na who love me I go love, hm Na who love us we go love
No go dey live your life to impress anybody ´Cause some people worse pass satan Na who love me I go love Na who love us we go love Even though you love everybody, everybody no go fit love you (Fit love you) To my mind, to my weapon Fuck the world with a large condom Anytime you dey vex, ọmọ I go like make you hear this song Me and you no be Jesus So na only who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh So na only who love us, we go love Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love
Tí wọn bota, uh Leave dem inside gutter, uh Focus on your bread and butter, uh Feed your sons and daughter Make sure that your mother no suffer Just dey live your life baba Just keep am real and proper, huh Focus on better customers You know say Naija no well, my brother Search and you will find E no matter if they´re close to you Never buy a dream if it´s sold to you Ah-ahn, ah-ahn (No be lie)
Na who go dey by your side, if you waka through fire-fire? (Fire, fire) Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire) Na who love me I go love, hm Na who love us we go love, hm Who go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? (Liar, liar) Na who love me I go love, hm Na who love us we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who love us, we go love Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Na who, na who, na who love us, we go love
Traduction
Qui sera à tes côtés, si tu traverses le feu-feu ? Qui restera avec toi dans le feu, hm ? Je vais aimer celui qui m´aime, hm Nous allons aimer ceux qui nous aiment, hm
Qui te croira, quand le monde entier te traite de menteur-menteur ? Hm Je vais aimer celui qui m´aime, hm Nous allons aimer ceux qui nous aiment
Ne vis pas ta vie pour impressionner quelqu´un Car certaines personnes sont pires que Satan Je vais aimer celui qui m´aime Nous allons aimer ceux qui nous aiment Même si tu aimes tout le monde, tout le monde ne pourra pas t´aimer (t´aimer) À mon esprit, à mon arme Baise le monde avec un grand préservatif Chaque fois que tu es en colère, ọmọ J´aimerais que tu écoutes cette chanson Toi et moi ne sommes pas Jésus Donc nous n´aimerons que ceux qui nous aiment
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Donc nous n´aimerons que ceux qui nous aiment Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Qui, qui, qui nous aime, nous allons aimer
S´ils te rejettent, uh Laisse-les dans le caniveau, uh Concentre-toi sur ton pain et ton beurre, uh Nourris tes fils et ta fille Assure-toi que ta mère ne souffre pas Vis simplement ta vie baba Reste vrai et correct, hein Concentre-toi sur de meilleurs clients Tu sais que le Nigéria ne va pas bien, mon frère Cherche et tu trouveras Peu importe s´ils sont proches de toi N´achète jamais un rêve s´il t´est vendu
Ah-ahn, ah-ahn (Ce n´est pas un mensonge)
Qui sera à tes côtés, si tu traverses le feu-feu ? (Feu, feu) Qui restera avec toi dans le feu, hm ? (Feu, feu) Je vais aimer celui qui m´aime, hm Nous allons aimer ceux qui nous aiment, hm Qui te croira, quand le monde entier te traite de menteur-menteur ? (Menteur, menteur) Je vais aimer celui qui m´aime, hm Nous allons aimer ceux qui nous aiment
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Nous allons aimer ceux qui nous aiment Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Qui, qui, qui nous aime, nous allons aimer Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Nous allons aimer ceux qui nous aiment
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh Qui, qui, qui nous aime, nous allons aimer