Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I´m in a chokehold oh Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I´m in a chokehold Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I’m a khaki, no fake leather Oh my Angeli , Angelina Oh my Angeli , Angelina
Oh mi o da oh Anytime wey I see you for the club, I dey television your body Shey you no know sa the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me And I know you shy but it´s cool when we´re making love
On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever
I´m a khaki, no fake leather Oh my Angeli , Angelina Oh my Angeli , Angelina
Oh no Shey when I want dey comot, make I signal you Why you want to dey question me like an interview I´m tryna put the ring on your finger too And dey better, kai kai Be a better guy guy
On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby) If you call, I go come deliver (ah baby) I no go fall e your hand, never (ah baby) Say na me you go love forever (ah baby) I´m a kaki, no fake leather (ah baby) Oh my Angeli , Angelina (ah baby) Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu
Traduction
C´est Kel P Vibes Yo, ouais
Kpokpotikpo kpo kpo kpo Bébé tu sais que je suis dans une impasse
Kpokpotikpo kpo kpo kpo Bébé tu sais que je suis dans une impasse oh Kpokpotikpo kpo kpo kpo Bébé tu sais que je suis dans une impasse Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Angeli, Angelina, tu veux vraiment me refroidir Si tu m´appelles, je vais venir Je ne vais jamais tomber dans ta main Dis qu´on va s´aimer pour toujours Je suis un khaki, pas de faux cuir Oh ma Angeli, Angelina Oh ma Angeli, Angelina
Oh mi o da oh Chaque fois que je te vois dans le club, je regarde ton corps Tu sais pas que ce que tu portes peut tuer quelqu´un
Tu sais que je ressens une vibration, tu ressens une vibration, alors bébé danse avec moi Et je sais que tu es timide mais c´est cool quand on fait l´amour
Angeli, Angelina, tu veux vraiment me refroidir Si tu m´appelles, je vais venir Je ne vais pas tomber dans ta main, jamais Dis qu´on va s´aimer pour toujours
Je suis un khaki, pas de faux cuir Oh ma Angeli, Angelina Oh ma Angeli, Angelina
Oh non Quand j´arrive, je te fais signe Pourquoi tu veux me poser des questions comme dans un interrogatoire ? J´essaye de te mettre la bague au doigt Et c´est mieux, kai kai Je serais un meilleur gars
Angeli, Angelina, tu veux vraiment me refroidir (ah bébé) Si tu m´appelles, je vais venir (ah bébé) Je ne vais pas tomber dans ta main, jamais (ah bébé) Dis qu´on va s´aimer pour toujours (ah bébé) Je suis un khaki, pas de faux cuir (ah bébé) Oh ma Angeli, Angelina (ah bébé) Oh ma Angeli, Angelina (ah bébé)