Oh dem dey call me o Call me Don Jazzy again ItÂŽs Don Jazzy again ItÂŽs Don Jazzy ah Don Jazzy
Jazz with the record, jazz with the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup Oya koma lo, waso o n play be e mo E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up
Anything you wish me that be your portion Bad man no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah
Question, but dem no get answДr Question, but dem no get answДr Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer
Boss like boss like we dey do There causing casala when we dey move I see green light when I look at you Cause I might take beef with you Na my cassava wey you dey look E be like say I know see wetin you do See when we go kerewa like Zule Zoo? Nkan to wuwon ni ko so o
Anything you wish me that be your portion Bad man no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah
Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer, answer, answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer (When you go win Grammy?) Question, but dem no get answer, answer, answer
Jazz with the record, jazz with the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup