I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble
I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Omo I don tire, tire, tire, tire Tell them no, me nuh holding back See I fit wire, wire, wire, wire All the money wey dey my bank Just to show you that I´m for real You know its not hard to find me I been on the road and men are slow down But I run with the program
Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle
Ja ko wo wagbe Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe
I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Girl a whine ´pon me, uh Shine like a diamond ring Them go dey never [?] by me
Girl you know say man a raised like this Dem never seen a style like this, uh The girl wanna have my kids, uh She wan´ live her life like this ´Cause she know say everything nice like this
Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe
I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble
I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
[ Bose Ogulu] And, the message from Burna I believe would be that every black person should please remember you were Africans before you became anything else