Eh eh eh Easy easy Wait a minute When you see me Make you free me
Original dey China If Naira no reach make we spend dollar If champagne finish we drink water Sometimes kpako dey turn butter oh Life e dey funny Rain dey fall when e dey sunny I dey for people wey dey for me I ain´t stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh Easy easy oh, take it easy oh Will you take it easy easy easy oh Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass Some people read tire dem no pass Some reach immigration dem no pass And some carry last cos dem no fast
Life no balance I talk am before Poor man dey suffer, the rich getting more No be only 2 plus 2 give you 4 So you see life dey funny Rain dey fall when e dey sunny I dey for people wey dey for me I ain´t stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh Easy easy oh, take it easy oh Will you take it easy easy easy oh Easy easy oh, take it easy oh Will you take it easy easy easy oh Easy easy oh (easy oh), take it easy oh Ye oh ye oya rora oh rora Rora oh rora Sha ma rora baby Easy easy oh (Jeje oh Jeje), take it easy oh