All day she don dey call now As the party don dey buzz we no go tire o And you know the feeling don dey high now Like ´til the party stop I no go go T´a de l´owo l´apo
Na we the girls wan follow go Many girls change their area code ´Til you follow me, I no go
Follow bounce if you get stamina Killing any beat make dem no go try me E no get any thing wey I no go fit buy me You don give little taste make we dey go Make you no dey shy nau Tell anything, girl I fit to make you mine oh Na me dey make all of the girls come inside now You dey wait for your loving from big bad man
Oh baby me and you lo ju (loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu
Sho mo, (yeh yeh) I fit wait all night (yeh yeh) I gat the thing all night Wey go make you feel alright (DJ Spinall) Ko wa Ka ma lo Ile nau Philomina don dey dance I tay
Nothing, I want you
Only you, na just only you I wan dey run back to And when I´m on my feelings, I go call you Baby na only you Take out time we go work all night And I go dey when you ready you fit bank on it
Let the neighbours know my name Baby girl I go dey your side o Diamond dancing on me Baby rest upon me, I fit pay the price Baby you make me come back on daily Omo I dey attach Every night we come alive, dey outside Make bad man dey show you life
Oh baby me and you lo ju (loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju
See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu
Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu