You are my princess ooh See you my girl I swear am gonna make you feel good oh Coz you are my girl aahan
You are my princess ooh See you my girl I swear am gonna make yo feel good oh Coz you’re my girl Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeh) Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeh..) Go ga ga (you’re my girl) Go ga ga (you’re my girl) Go ga ga (iyeeh, iyeeh eh iyeeh ) It’s your boy Eazi
[Mr EAZI] Obaapa you be one walahi you no be two Coz you are my girl Me and you walahi you be one, you no be two Coz you are my girl And when we make love E be nice, e be sweet e be true
Coz you are my girl I wanna take round the world Just me and you Coz you are my girl If e be love wey you want Baby me I go give it to you And this life wey I get baby I go livam with you I will never lie to you my Cherie Cause my loving na true I will never cheat on you my baby My pipi na you ooh zaga dat You are my princess ooh See you my girl I swear am gonna make you feel good oh Coz you are my girl aahan You are my princess ooh See you my girl
I swear am gonna make yo feel good oh Coz you’re my girl Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…)
[Mr Eazi] If e be love wey you want Baby me I go give it to you And this life wey I get baby I go livam with you I will never lie to you my Cherie Cause my loving na true I will never cheat on you my baby My pipi na you ooh zaga dat Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Zagadat Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Zagadat Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…) Zagadat Go ga ga (iyeeh iyeeh iyeeeh…)