Nothing under the sun wey go shake me Kika me ho ns3m you dey tempt me But when you see me you go compose (see me, you better compose)
Only thing for this life wey dey freak me Be time wey my girlie dey tease me They can´t count me out dem they need me eh
Say Continental we go chop International we go fly Say make we no see yawa ooo I pray we no see yawa oo
Continental we go chop International we go fly Say make we no see yawa ooo I pray we no see yawa oo
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop International we go fly Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh Continental we go chop International we go fly
Inter - continental Struggling but now I´m doing better I be catching flights like I´m catching feelings I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling Do you love me Hope you no dey deceive me My life feels to me like I´m dreaming Action film steady camera filming WAHALA!
Say life na turn-by-turn No come go use your own spoil my own I enter any place I fuck shit up Unlimited Grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention I´m not gon be repeating There´s a reason I be balling every season DND, you know man´s busy Ayyyyy ebaa hi aha mi eh Continental we go chop International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh Continental we go chop
International we go fly
Who never get sin Cast the first stone E no be competition But I´m the best tho Sellout from Nungua to London The gyaldem want sing on my Ding Dong
I know my identity I know myself o yeah Girlie say she no fit let go yeah Give her wings like red bull yeah
Say Continental we go chop International we go fly
Say make we no see yawa ooo I pray we no see yawa oo Continental we go chop International we go fly Say make we no see yawa ooo I pray we no see yawa oo
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh Continental we go chop International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh Continental we go chop International we go fly