See that girl for the corner The way her body confam Then dem day call me the striker For you girlie I retire
She no dey watch nobody matter she just wanna have fun For what you do to me Leave all your bills on me
Come closer (Uhh uhh uhh) Go slower (Uhh uhh uhh) Permission granted to do what you wanted (To me) Make you dey lose all your senses on me
Come closer (Uhh uhh uhh) And baby girl go slower (go slow) For what you do to me (what you do to me) Leave all your bills on me
This no be the kind of love I dey want
I no wan wait for your door You give me sugar and honey wey dey sweet me for body No go dey out me for hold Agriculture? Ain´t none to me Horticulture? Ain´t none to me I rather harvest your loving we planting the seeds Baby believe
Ye-ahhh Don´t say that we never tried We never tried, we never tried Don´t say that we crossed the line We crossed the line, we crossed the line Don´t say that we haven´t met before You know you´re the one my heart still wants
Come closer (Uhh uhh uhh) Go slower (go slow) (Uhh uhh uhh) Permission granted to do what you wanted (granted to do what you wanted) Make you dey lose all your senses (make you dey lose) (For me) (for me)
Come closer (Uhh uhh uhh) Oh baby girl go slower (go slow) (Uhh uhh uhh) For what you do to me (for what you do to me) Leave all your bills on me (leave all your bills on me) Yeah yeah
One time make I put it inside Make I give it to you how you love
Two time baby come whine Baby show me what you got Baby let it go Know you wanna let it go yeah Baby make you let it go yeah