You give me love I don´t deserve Who am I wey you love like this I have been around the world yeah I never see love like this
Oh I never see anyone wey give me love like this I never see anyone wey give me love like this I never see anyone wey give me love like this I never see anyone wey give me love like this ( gimme love like this )
Oya when you give me love like this E dey make me reason some kind things E dey do me one kind thing E dey make me want to slap police Girl am on my knees I be gangster I no they do am normally ( normally o ) I apologize Cos so many times I´ve done you wrong But you stick around You still in my life and I wonder why
I don wonder why You´re my energy you dey get me high Even though you are not like weed
Oh I never see anyone wey give me love like this I never see anyone wey give me love like this I never see anyone wey give me love like this I never see anyone wey give me love like this
You are so divine You dey give me time even when I lie and I compromise You dey give me life anytime am down You dey give me vibes You´re my energy you dey get me high even though you are not like week