You dey scatter my medulla You dey scatter my brain I just want to have a taste Yebo
Ah sister Kate o wait o I just wanna have a taste o Tell me what it will take o Anything I go pay sister Kate o wait o I just wanna have a taste o Tell me what it will take o Anything I go pay
Oouuuh Am at your service o baby And I go service you o baby o wo wo wo Oouuuh Am at your service o baby And I go service you o baby o wo wo wo
I be fine you xome hostel on Monday on Monday eh But your roommate tell em say you no dey you no dey
Abi come hide for backyard Won ro pe mo ti ya ya ya As she step out I catch am I ask am pe Nigbati mo fi kno gbogbo last card mi fun e Owo to ye kin fi jeun O wa fe ma fi mi pa , fi mi pa loju awon  ore e Kode ni kode ni da da da fun e Ah okay I take it back Omo Olorun ko n shepe Mo ti fi tori figure 8 lo je gbese Shebi emi plug iwo socket ka ma gun ra wa Ko pe mi ? Ko ma bura wa
Ah sister Kate o wait o I just wanna have a taste o Tell me what it will take o
Anything I go pay sister Kate o wait o I just wanna have a taste o Tell me what it will take o Anything I go pay
Oouuuh Am at your service o baby And I go service you o baby o wo wo wo Oouuuh Am at your service o baby And I go service you o baby o wo wo wo
Okay mo pe ni boo o ni bukky ni O da ma binu mo ni bae  oni bakery Mo ni mo lŽowo lowo oni owo mi change ni Mo ni mo loko labe o ni pierce of cake Ahn ahn cele tan e oun tan candle
Gbogbo iwaju ati eyin e mo ma rough handle Eleyi to ba gba e molue Omo oni di rabata bi ti molue
Oouuuh Am at your service o baby And I go service you o baby o wo wo wo Oouuuh Am at your service o baby And I go service you o baby o wo wo wo