Eh! Eeh-eeeh-eeeeh ´It´s KrizBeats, the Drummer-Boi´ Aaah! Aaah
Ah! Abegi tell me the place, make I know the location
(hmm-mmm, make I know the location) I get girls for Ghana, and they ready to turn-up (hmm-mmm, they´re ready to turn-up) Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh (hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh) We making plenty money, you dey do abosi oh Arh! But, everytime I give you Lamba (Won a ni ki´lo Shele gan-gan? Ki´lo Shele gan-gan?) You know I make you boogie-down (Ki´lo Shele gan-gan?) "Keshi" (Ki´lo Shele gan-gan?) Steady stacking-up my paper (Won a ni ki´lo Shele gan-gan? Ki´lo Shele gan-gan?) I make the party come-alive (Ki´lo Shele gan-gan?) (Ki´lo Shele gan-gan naa?)
Ha, Dollar rise, e no rise, ko´ma kan´mi ke "kan´mi ke" K´Owo pe, ma´ma fi´lo-ku´lo lo´mi ke "lo´mi ke" See all your girls in my DM, ki lon nwa ni´be? "nwa ni´be?" Sliding-in, ab´on t´epo ogede mo´le? See! Charlie came, Charlie saw, Charlie conquered "conquered" Charlie, he going higher, he no dey run-down "run-down" Charlie, he get haters, he no dey see hater Charlie, he make money .. Charlie, he chop life E wa! ki´lo de? Ki´la gbe? Ki´le ju gan naa? E w´eyin gban-gba, t´omo yii fe ma ju gan naa O fe ma fi kini buruku yii ma ko´mi l´aya je Anyways, mi o mind jor, ko´mi l´aya je!
Hello?! "Hello?!" How is you? "How is you?" To your baby "Toyo baby" How is you? "How is you?" Oba nki e "Oba nki e" How is you? "How is you?" Owo wa n´lee "Owo wa n´lee" How is you?
Ah! Abegi tell me the place, make I know the location (hmm-mmm, make I know the location) I get girls for Ghana, and they ready to turn-up (hmm-mmm, they´re ready to turn-up) Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh (hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh) We making plenty money, you dey do abosi oh Arh! But, everytime I give you Lamba
(Won a ni ki´lo Shele gan-gan? Ki´lo Shele gan-gan?) You know I make you boogie-down (Ki´lo Shele gan-gan?) "Keshi" (Ki´lo Shele gan-gan?) Steady stacking-up my paper (Won a ni ki´lo Shele gan-gan? Ki´lo Shele gan-gan?) I make the party come-alive (Ki´lo Shele gan-gan?) (Ki´lo Shele gan-gan naa?)
So? Whether na Pankere-wo-gown, ab´Orobo kii-bo T´Hennessy yen ba ti ba´le, me I must to kii-bo I don´t care about my hater, you be fowl, you be cow I´m a milli-milli boy jor, ki´lo kan´mi kan Tout? Write up that noise-makers, make I open a Porsche car
I am so fade, I can´t see, ba´mi tan torchlight My [?] girl in Kenya, o de bahd gan Shawty had a skinny body and a very fat bum Won a ni, o se fliest .. o se fliest When I pull up in a Porsche, won a l´o se maddest Still the King of the new-school, you still never reach to Skibo-robo-skibo! (O se baddest!)
Hello?! "Hello?!" How is you? "How is you?" To your baby "Toyo baby" How is you? "How is you?" Oba nki e "Oba nki e" How is you? "How is you?" Owo wa n´lee "Owo wa n´lee" How is you?
Ah! Abegi tell me the place, make I know the location (hmm-mmm, make I know the location) I get girls for Ghana, and they ready to turn-up (hmm-mmm, they´re ready to turn-up) Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh (hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh) We making plenty money, you dey do abosi oh "Skibo!" Arh! But, everytime I give you Lamba (Won a ni ki´lo Shele gan-gan? Ki´lo Shele gan-gan?) You know I make you boogie-down (Ki´lo Shele gan-gan?) "Keshi" (Ki´lo Shele gan-gan?) Steady stacking-up my paper (Won a ni ki´lo Shele gan-gan? Ki´lo Shele gan-gan?)
I make the party come-alive (Ki´lo Shele gan-gan?) (Ki´lo Shele gan-gan naa?)
´Make sense in the first office´ Give them! "You know I make you boogie-down, yeah" "Steady stacking-up my paper" "I make the party come-alive" Give them! Skibo! .. Skibo!