This beat de knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot
Nigga they say we too pompous Like new puff puff We get two blockus Let the truth comot Nigga act too comport I no dey do turn up I always dey my house, Lagos dey too corrupt
I too dey make sense like say I get two ogos See as my step dey hot like say my shoe comot I dey look up to God like say my roof comot If she dey cook jollof, my brother shoot your shot Yeah
This beat dey knock head like it´s 2020 They no gat to tell me before I sell my belly My pastor talk say corona na scam but When I cough small, (coughs) e no gree to shake my hand
All na hustle, I no dey judge, I no be saint Get this kind money wey if dem do you panel you go faint Naija progress na anti-clockwise But if you wan expose ham, dem go say my brother off mic
This beat de knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot
This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot
Erigga how far, MI wetin dey sup nah? Dem cook the beat well well, I go chop am for supper Oma ma dey use upper, padi mi no go gock ham Somebody better stop ham before dem go call Olopa Stop Am
First thing first, I´m going to drip pass Last last na who plan well, na him go enjoy pass This beat dey nack like say this beat dey f-ck I no suppose dey curse but I too gives a f-ck
Omo me no get no money, I no fit teach Etiquette
E get one girl wey link, I buy cheap Air ticket Bad belle wey dey winch me, But God pass them Shey no be levels dem dey do sef? The blog cast them
This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot (Area, Wahala, Warri) The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot
See I dey keke dey hell Abaga say make I branch Bros if I open my mouth like homosexual yansh Shit wey go drop fit stain the full industry knicker
Bcos i good your fav dey fear to endorse Nigga Juju wey carry Afro wan dance Afrojuju M.I feature me for Jam, how e come be uuh uh Cockroach wan do TikTok for where fowl e dey Google the mugu, google no know where e dey We need the Bar, Yes Sir like Jonathan Stoopid Bayelsa na Jona town M.I the last one we give them, dem never recover Duvet lost, use this one, take am recover yourself
This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot This beat dey knock, e enter like domot You must to rock and run comot (Area, Wahala, Warri)
The song e hot like sun comot Is this what you want, como comot