I no like all like all this things wey I dey hear My people calm down o No loose hope no give up o No let devil use you work o Eh if e dey pain you
Na so e dey pain everybody o E je ka sowopo o Koni da fun coro
Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o
Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o
No be time to carry sticks and stones and go dey hala Right now itÂŽs time to sit at home ( abeg) Face time with your boyfriend , call your chicks for phone I no like rubbish but this time we go need codone Cos nobody get all the answers If we work tougher we fit live happily ever after Stay safe but quick hala if you see the ? Before the deal scatter Ma lo ma form power Iwo ko lon ba ja
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o Na coro be the enemy Omo your neighbor no be enemy Make we stay safe o Dis one no be time to dey break face o