I no be Casanova (Never dat) But I dey like woman too much Why you dey tell me it´s over? (Why)
When e be only touch I touch
Truth to God, me I´m trying for you (Trying for you) But it´s so hard to do Tiger no fit to change him tattoo (Tattoo) Just in one day or two Me I get plenty loving wey suppose carry all of you (Zagadat, yenko) I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you
Why you dey tell me its over? (Why?) Me I dey text this girl too much Oya what be your matter (What be your matter) Shey is my loving not enough? (Hmm) You be my woman
She sef she be my woman You already know, know Me I be ojukokoro