Na because I let you down, I dey sing this song (Sing this song)
Girl, I go sing you some more (Some more) ´Cause I never had the time that you really want (Really want) Now I go give you more, more Illobi you dey do me something wey kala gan And I no say you know Chale you for give me chance, make I rectify Je ka goun osun
Ma jorlie Shey you go coolu temper (Temper) See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe Eh-oh, ma jorlie Shey you go coolu temper See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe Na-na-na-na-nai (Ewo)
Na-na-na-na-nai Yeah
Baby, I go change my character Something sweet, I go give you banana Then you go see for yourself, you go find out Eh-eh, make you for feel am As I no get biggy mansion I come as I dey, I dey beggy your papa Ayo, ayo, ayo, ayo
Ma jorlie Shey you go coolu temper (Temper) See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe Eh-oh, ma jorlie Shey you go coolu temper
See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe Na-na-na-na-nai (Ewo)
No need to dengene, no more, no more And I go give you what, you want, you want Sey you be fefe ne, fefe no wor Na-na-na-na-nai No need to dengene, no more, no more And I go give you what, you want, you want Sey you be fefe ne, fefe no wor Na-na-na-na-nai
Ey Ijoya o, Ijoya Odoyewu my Abena Ileya o, ileya Ma je ko pe eh Ey Ijoya o, Ijoya
Odoyewu my Abena Ileya o, ileya Ma je ko pe Ọlọrun