Hey hah (Cause I love you tori tori torun) Falala falala falala
Girl I no go runaway I swear I´m here to stay Even if you´re far away I still dey there with you In spirit and in truth In spirit and in truth
Even if you dey your dey I swear na there I dey Never gonna fade away I still dey there with you (Cause I love you tori tori torun) In spirit and in truth yeah (Love you tori tori torun) In spirit and in truth
If na Egypt you dey I go follow you there And if na London you dey I go dey with you there And if na Paris My chérie coco I go give you French Kiss I go give you French Kiss I go give you French Kiss
If na Egypt you dey I go follow you there And if na London you dey I go dey with you there And if na Paris My chérie coco I go give you French Kiss
I go give you French Kiss I go give you French Kiss
Falala falala falala Hey hah Falala Falala falala (Han Je ola oluwa) Falala falala falala Falala falala falala
Me a go be your commando I go give you love like overdose I go give you thing wey super dope Mm me and you we go di Nandos
Yeh Nke min ke bo baa gboo Nke min ke bo baa gboo Bo ji nsumor lor kaafo
No ji nsumor lor kaafo
Anywhere you go, me ago follow Tell wetin you want make I do for you right now ´Cause e b you I want, e b you I want Yeah, my baby o, that´s why I say
If na Ghana you dey I dey I go dey with you there And if na Canada you go I go go with you there But if na Paris My chérie coco I go give you French Kiss I go give you French kiss I go give you French kiss
If na Egypt you dey
I go follow you there And if na London you dey I go dey with you there And if na Paris My chérie coco I go give you French Kiss I go give you French Kiss I go give you French Kiss