Zagadat Dem come, body tan tan It´s your boy Eazi It´s E Kelly
My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" (Zagadat) When monkey dey work eh Baboon e just dey chop
Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh
Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over
Eh eh I dey confuse I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon Mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous
Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh
Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Ah
It´s your boy Eazi
My baby dey distract me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" (Zagadat) When monkey dey work eh Baboon e just dey chop
Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh
Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over
Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon Mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous