[Mr Eazi] When I no get doe, when I no get doe Everybody tell me no Everybody tell me no But now Baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh
You see when I never blow, when I no get doe Ohema dey tell me no Nkechi dey tell me no But now baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh
[Olamide] Destiny, dem no go fit change destiny Dem be no invest in me, dem be de lose interest in me I go dey cry, I go vex and then I go down on my knees especially
When mama holla pe mi oma ti juen since yesterday
But ni sin, money log everyday Wo ni kilotunde, sh´abiola lo tunde yi Level wo no tun me de yi, lo tun mu de yi Pattern wo lo tun mu de yi Awa ni leader new school Aboki ta ba ja, ani sonuku Wo, money no dey tire, bado no dey tire, everyday na fire
[Mr Eazi] When I no get doe, when I no get doe Everybody tell me no, everybody tell me no But now Baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh
You see when I never blow, when I no get doe
Ohema dey tell me no, Nkechi dey tell me no But now baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh
[Phyno] Ife onye ga abu na uwa Nya bu ihe oga abu Nwanne ebe onye ga ano nu uwa oh Nya bu ebe oga eje oh Uwa si na akala aka oo Gone are those days mgbe ezigbo owu na asa´m o Mgbe ata na agba´m oo
Now I don´ get doe Now you see all these okpeke no fit drop me low Dem no fit tell me no Ihulanu uwa chiga achiga Now anyi kuga akuga
Ima na ifeoma so mu-oo ha eeh!
[Mr Eazi] When I no get doe, when I no get doe Everybody tell me no, everybody tell me no But now Baba God change am for me eh, ah ah Life is Eazi, oh
You see when I never blow, when I no get doe Ohema dey tell me no, Nkechi dey tell me no But now baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh
Ahhh, ah ah ah, eh eh eh eh, ah ah, eeh, na na, naa Zaga dat Ahhh, ah ah ah, eh eh eh eh, ah ah, eeh, na na, naa
Zaga dat
It´s your boy Eazi Life is Eazi, oh Haha, Zaga dat