💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales 🎤💃

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : Mr Eazi
Titre : Mandela
Zagadat
Mmmmm

I want to live forever
Like Nelson Mandela

So dem go fo for me o (yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my shakabula
So many things i see o
E geti domitila
Wey want to kill my ginger
Awon omo shepeteri
Jesu!
Wo ni won ri mi ni ta
As i dey chase paper
Sleep no dey for me o ye

I face money leave Konji o
Na that one sure for me o
Sapa no fit-ti me o
Olorun ma je ka ri o
Nobody dey for me o

Only me dey for me o
The more you look
The less you see
The more you look
The less you see
That´s why i take the hustle personal (personal)
Make i chill for my Benzima (Benzima)
Nobody fit to drain my energy
More time me i dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation (vation)
Na me dey give them motivation

Baba tori me jaja gbera
Kin ma r´alokoba
Oh Lord

I want to live forever
Like Nelson Mandela

So dem go fo for me o ye ye
I dey for Kalakuta
Dey blow my shakabula
So many things i see o (I see o)
E geti domitila
Wey want to kill my ginger
Awon omo shepeteri
Jesu!
Wo ni won ri mi ni ta
As i dey chase paper
Sleep no dey for me o ye

I face money leave Konji o
Na that one sure for me o
Sapa no fit-ti me o
Olorun ma je ka ri o
Nobody dey for me o
Only me dey for me o

The more you look
The less you see
The more you look
The less you see
That´s why i take the hustle personal (personal)
Make i chill for my Benzima (Benzima)
Nobody fit to drain my energy
More time me i dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation (vation)
Na me dey give them motivation

Baba tori me jaja gbera
Kin ma ri alokoba

That´s why i take the hustle personal (O Lord)
Make i chill for my Benzima (ye ye)
Nobody fit to drain my energy
More time me i dey pray for my frenemies

Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation

Baba tori me jaja gbera
Kin ma ri alokoba
Oh Lord