Forget what they do, forget what they say Baby baby oh youâre wonderful to me What you dey do for here We for take you to church If you be Muslim
We for take you to the mosque *** The Things you do The things you say Baby baby oh you for show me the way E be you i dey love oh what else can i say
If E be only you i want, Baby we must to marry Today today, baby we must to marry Forget wetin they say, Baby we must to marry Cause i no dey want tomorrow Baby we must to marry We must to marry We must to marry we must to marry We must to marry
First day wey i see you
I know it is you oh No need to look around the world it is you oh No need to look around the world it is you oh First day wey i see you I know it is you oh No need to look around the world it is you oh No need to look around the worldâŠ
Cause you dey give me joy give me joy give me joy Baby you dey give love give me love give me love Baby you dey give me joy give me joy give me joy Baby we go go on and on and on and on and on
E be only you i want, Baby we must to marry Today today, baby we must to marry Forget wetin they say, Baby we must to marry Cause i no dey want tomorrow Baby we must to marry
We must to marry We must to marry we must to marry We must to marry