Dindandadidindi (Yeah) Gbedu yin o dindin (Kw3) I no want stress, I just want kpalansh (It´s KelP vibes)
I no want stress, I just want kpalansh, yeah, yeah I cannot kill myself so make I chop my life, yeah I dey find person daughter to spoil tonight, yeah If anybody get Erica number, make e send my side
I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Kw3
Yeah, I getti kele wey dey pray for me And other keles wey go kill for me Call e badamosi make e spray for me Dem never born the Baga wey go test me I no be Jesus and I don´t forgive
Vegetarian but I want the beef She want the business likey PLC Skinny bobo but I be B.I.G., yeah, yeah
Omo, I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Kw3
If dem no ask you, make you no mention, yeah (Make you no mention) My money plenty, no need for pension, yeah (No need for pension, yeah) I dey blow money, na my profession, yeah The money no dey finish, no recession No recession
Omo, I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word, I no dey hear word again Kw