Tosin, good morning Once again thank you I just woke up to see a standing order again May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey I go bare the cost Tell Deborah sey enough is enough My friends tell me I don change ´cause I no dey pick their call Some vex for me ´cause I unfollow them for Instagram E be hard to know person wey love me for real Swear to God, I feel lonely with people around me I get problems I dey face, tell me na who I go yarn? My pastor say e go pray as long as I send am cash
Olúwa Jọ̀ Wa gbemi soké, titilai Olúwa o Ma ju mi sile, lai lai Olúwa Jọ̀ Wa gbemi soké, titilai