💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales 🎤💃

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : Mr Eazi
Titre : Òròkórò
Òròkórò
Zagadat
Oh, oh-oh
Òròkórò

(It´s KelP vibes)

Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò)
Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò)
You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò)
Oun toluwa shey ko to ni koro

Oya follow me kalor o
Make you see the kind of love I dey see
Oya follow me kalor o (Yeah)
Tele mi Ja lor o
Make you see the kind of love Oluwa show me
Me o le Kparo o
Kparo o

´Cause all the money wey you get o
You no fit carry am go below
And all the padi wey you get o
Oju lari we no know the koko
Upon the nose wey we geti o
We no fit smell all the bad people
Na baba God wey me get o
Na baba God wey me get o
Oh, oh, yeah

Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò)
Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò)
You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò)
Oun toluwa shey ko to ni ko

Mm, Who badda?
Kosi ohun badda
Throw me arrow mo dapada
I dey pray to Jesus, Jah, Jehovah
Givey thanks ´cause everything In order
Thank you Lord for giving mana
Only peace wey I desire
As an old Soulja, I no retire
Thousand years, I go still dey fire

´Cause all the money wey you get o
You no fit carry am go below
And all the padi wey you get o
Oju lari we no know the koko
Upon the nose wey we geti o
We no fit smell all the bad people

Na baba God wey me get o
Na baba God wey me get o
Oh, oh, yeah
Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò)
Kosi ohun telefi eledamishey (Oh, oh-oh)
You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò)
Oun toluwa shey ko to ni ko

È dami lohoun, è djè n´korin
È djè n´djayé, n´tori ayé odoun o
Ewa didé, ewa ka lo djo
È dami lohoun, è djè n´korin
È djè n´djayé, n´tori ayé odoun o
Ewa didé, ewa ka lo djo
Onikaloukou ti o wa ayé (Òròkórò)

Oni Iya oni baba o, woah, oh
Oluwa loni ashè agbara (Òròkórò)
Èrora ti aba fè soro o
Ewa didé, ewa ka lo djo