So we dey, Zuzulakate Celebrate grace celebrate favours (ehen) I no dey cross my neighbours
I dey get fruits from all of my labours
So we dey, Zuzulakate Celebrate grace celebrate favours (ehen) I no dey cross my neighbours I dey get fruits from all of my labours
Say me I never fight nobody (nobody) I just wan dey with my somebody (somebody) And my lady she dey give me company (company) Wahala no go killi somebody o Lawd
Say me I no dey fight nobody I just wan dey with my somebody And my lady she dey give me good good love And my lady she dey give me good good love O Lord
So we dey, Zuzulakate Celebrate grace celebrate favours (ehen) I no dey cross my neighbours I dey get fruits from all of my labours So we dey, Zuzulakate Celebrate grace celebrate favours (ehen) I no dey cross my neighbours (yea yea yea yea) I dey get fruits from all of my labours
Yor now I be smiling to the bank you know I no dey too dance but I shaku o I am feeling so high like I shacki o Me I no fit ever ever lack again I dey para (swah!) I dey gara (ah) Came from the bottom And I, I climb the ladder (ya) Tony Montana no do reach this one
And you know sey Joeboy na real one So many things wey dey go through my mind I no dey find trouble mehn na money I dey find Any good thing I dey seek I dey find And I come through with that special kinda vibe No lies Everything nice Everything cool Everything right And we dey here With all my guys And we dey flex we dey party all nigh night Zuzulakate Celebrate grace celebrate favours (ehen) I no dey cross my neighbours I dey get fruits from all of my labours
So we dey, Zuzulakate (ya ya)
Celebrate grace celebrate favours (ehen) I no dey cross my neighbours (âpondeck) I dey get fruits from all of my labours
Say me i never fight nobody (nobody) I just wan dey with my somebody (somebody) And my lady she dey give me company (company) Wahala no go killi somebody o Lawd
Say me i no dey fight nobody (no no) I just wan dey with my somebody And my lady she dey give me good good love And my lady she dey give me good good love O Lawd