Na im be say I dey craze Go tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessings dey on the way Any man wey put asunder Na thunder
Ah yeah Fire fire Chase them all away Any man wey put asunder Fire fire Chase them all away Everything na double double
[Rudeboy]
See I get assurance You get in dollars Anything for you My account e balance See I get this mission Transmission vision And if you tell the police oh Them go see confusion
If I no marry you Na im be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessings dey on the way Any man wey put asunder Omo na thunder
Ah yeah Fire fire Chase them all away Any man wey put asunder Fire fire Chase them all away Everything na double double
[Phyno] My ube oyibo (my avacado) I dey pray yibe When something go carry you Come my way (omankwe) Ka anyi jee tuo ludo Na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one Na samankwe (samankwe) See you will never forget oh Ah ah ah Ma nkporu gi cassete oh Ah ah ah Ask your bestie janet oh baby oh Ah ah ah Otu osi gaa na mess oh
If I no marry you Na im be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessings dey on the way Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah Fire fire Chase them all away Any man wey put asunder Fire fire Chase them all away Everything na double double
[Olamide] Fa mi mo Fa mi mo ra baby oh You belong You over form If you go Them be tell mo ti roko If you leave
Them be tell mo ti daro If you give me love I no go give another laye If you give me kiss I no go give another rara If you love me tata I no go tata another laye If you let me mekwo I no go mekwu another rara If you give me love I no go let your heart shatter If you give me love I no go let our home scatter If you give me love baby Wa ma ga go ga ja If you give me love I fit gucci ati prada
If I no marry you Na im be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessings dey on the way Any man wey put asunder Omo na thunder
Ah yeah Fire fire Chase them all away Any man wey put asunder Fire fire Chase them all away Everything na double double
Nwannem neje neje nejenu oh Onyeoma chotara nwanyi oma Agabago nu oh Uh uh uh uh O ka anyi si eme