Sexy girl just dey dance for my party You know say nobody ganpa You know say we no dey come unprepared Every turnup is a shutdown Kupekupekupe ko ma gbeka
Eyan cubana money na water Mare bi blender to foju ri ata You know one time
Baby! Come gimme your love baby Come gimme your love baby Come gimme your love baby Baby! Come gimme your love Come gimme your love Come gimme your love Come gimme your love Your back is a lot Come gimme your love Gimme make I chop
The boy´s hot dripping Gucci not mad The swag is killing them gidi to cali The boy smoking like young Bob Marley I´m on your TV everyday like Danny Awon omo to ba fresh bi Cardi Tibadi won dabi Bugatti To wole to wa ball bi Inzaghi You know I´m young and getting it YAGI Awa yi Lori gan lady Cali Para mode mi o n shey dilly dally Puff smoke Eruku Muntari Awa naa tun ni life of the party The club jumping up alaye kai
We don´t die we dey only multiply Omoge yii gbemi sori bi igba She say she love and feeling me die I tell you walahi