Hundred million dollars mo ma je´nbe Them say little money soonest spending But I no be rookie mo ti pe´nbe Osha mono mono osha blemblem If them no fit cope na their problem
Things I labour for I must enjoy them Anyone wey dey make you join dem Oshamonomono osha blemblem
Shebi eyin nor ku ti mo mi I no dey joke with my money Cause I dey hustle for my money oh Hustle to the early morning Opelope prayer mummy Na why sapa e no dey gum me Oluwa wey dey do am for me He no go ever give up on me
Allahu akbar Many tried many failed Never back down Still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move wonti foh sara Allhamdululai glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa
Auzubillah Minashaita nirajeem Asubunolai wali molinwaqil Allahu akbar Many tried many failed Never back down Still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move wonti foh sara
Allhamdululai glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa
No dey force you to understand me How can you do when I´m outstanding The file is bigger than your bandwidth Get down low not withstanding Billion dollar fi na count it You nor see the dream when I plant it They say the money raining Me I pack it oo Young aliko dangote in transit
Shebi eyin nor ku ti mo mi I no dey joke with my money Cause I dey hustle for my moni oo Hustle to the early morning Opelope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me Olorun wey dey do am for me He no go ever give up on me
Auzubillah Minashaita nirajeem Asubunolai wali molinwaqil Allahu akbar Many tried many failed Never back down Still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move wonti foh sara Allhamdululai glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa
Auzubillah Minashaita nirajeem
Asubunolai wali molinwaqil Allahu akbar Many tried many failed Never back down Still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move wonti foh sara Allhamdululai glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa