My bell, don turn alarm Somethings are not allowed I don dey on alert E no mean say, I dey rush The thing I dey cook Wey I put fire (Fire, fire burn them) The thing wey I shoot, e go kill Goliath (Liath, liath falling) The people wey talk, no go still say yes (Go still say yes) So I do the action Then I say less ´Cause I know can´t afford to fall (And if e fall)
One day, one day One day, they go know (They go know)
One day, one day (They go know) One day, e go show (Show) One day, one day One day, they go know One day, one day One day, e go show
Yeah Update gallant, life no balance Condition make crayfish bend, like e wan kpalash Owu dey harass Poverty dey charass Dem give yawa small room, e turn into palace Na then, I know say e don kalas My story must change, make I put in more hours More grind, more finesse and prayers I need more blessings from the higher powers (Wow)
Every day now we get congratulatory messages Dem no see the trajectory Even Venus wey no dey close to the Sun My guy, e dey hot pass Mercury If family and friends no dey feel you No believe you Akonuche dey see you And if life don dey drill you Na wetin no kill you E go make you stronger I see you Uhn, my G
The air is clearer I can see now I no go bother, ´cause I´m free now (Free now) Loving me, beyond the flaws
Making my way, right through it all Time really healed my pain
One day (One day) One day, they go know (One day, they go) One day, one day (One day, one day) One day, e go show (Show) One day, one day One day, one day One day, one day One day, one day
Condition No condition permanent Condition No condition permanent
Condition No condition permanent (I´m looking at my brighter day) Condition No condition permanent