Raaah I go by the name Special Olamide on this one with kayswitch Do not underrate us Cos you don´t know what we will do Move move
[Kayswitch] Back when they hating me Remember me stop underrating me Remember Girls na dating me And dem na wanna affiliate with me Remember ? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember?
[Olamide] See nigba ti mo broke won mo mi Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem act like I´m thier hommy Batti boys se mo jor omo mommy Back then when me sing dem ma yarn Coming from afar when dey see me dem ma run Dem chat shit say mi no know whatta guan Now see me na, see me na see ma na Ah owo tutun everyday Aso tutun everyday Bata tutun everyday Show tutun everyday Oh yea am getting paid Oh mo ti elevate See me now Bad man Shii ehn heavy weight See my lion king na we dey run the town Lagos belongs to us Hmm Jagaban
[Kayswitch] Back when they hating me Remember me stop underrating me Remember Girls na dating me And dem na wanna affiliate with me Remember ? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember?
[Olamide] Igba ti mo l´owo pelu aso ti n ma change Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey eruku toh package To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange Emi l´agba awo to n fi ase mu omi I never reach imo land before but dem know me Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa Bo n gbo yoruba rapper imi w´ani barawo bansa Rasta! You know say me na bad man rasta! Don´t you call me a acting man mana rasta! Me na bad mana rasta! Your smile bank account getting fast man I no get answer to all your questions Am all about my success, no question
[Kayswitch] Back when they hating me Remember me stop underrating me Remember
Girls na dating me And dem na wanna affiliate with me Remember ? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember?
[Kayswitch] Big up to all my friends and fans and family Big up to all the girls, Ann and charity Big up to people wey I love in all the vantity They want to see me fall but no gravity Demma hypocrite Hypocrite! Dem ma laugh with you now and frown at your back Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
Dem ma chop with you now and start telling about No bi so! No bi so! Dey wanna hold us slow No bi so! No bi so! See as the thing dey go I thank God for the dollars in the bank I thank God say my brother na Dbanj I thank God for the kind of life i´m living I remember that was in the plan Me tell them
[Kayswitch] Back when they hating me Remember me stop underrating me Remember Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me Remember ? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me Remember? Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me