I´ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control
I don´t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me
Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me
Yeah, can´t wait to see you again When you not around My heart go dey ache e go dey pain I don finish iboprophane Every pharmacy for my area don sabi my name I don tire to dey complain My doc no wan see me anymore He thinks that I´m in insane Naijabet chop my money
I no even feel anything Omo shame no dey Na you wey dey occupy my mind I no understand but na you get the under wey i stand E come be likes say i dey mad People come dey look me like kanye when we dey wear maga heart You keep making me better That´s why i´d never Try to replace you with another I´d always be your shotgun Ride to the end with you Till the wheels fall off I know that i made a couple of decisions that im not proud of So i knew i had to buckle up and my money doubled up
Though I´m more concerned about all of that feeling that you buckled up Don´t wanna fuck shit up Cos what we got is so beautiful Girl i been there done it all I don´t want nothing from none of this girls Mehn girl na you go always be my number one
I´ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control
I don´t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me
Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me
See, what we got good and i dont want to blow that Been in your corner and i never sold out I´m sick of games and i don´t want to go back Affection and love i be giving you all that Obstacles, hard times and problems are always going to come But we´d rise above them If money issue come I´d be here to solve them Everything i own in my life you own them Yeah, Mi saka su kasa King of the jungle lion Mufasa Anytime you call you know say i go answer
The love that i got for you is colossal Fly go Hawaii to turn up Go Chicago for spa Breakfast in LA I hate paparazzi but i love to dey beach So if we wan chill we go fly to more beach Lavida loca na we dey ball We go shop till your feets can´t move no more You know balling is lifestyle But we no like to buga anybody we for close the store Oya jaiye ori e si mi loron Chop the life of your head on my neck oloun Them mayweather no do pass like this E pain them cos they no fly like this
I´ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control
I don´t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me
Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me