How many real ones? Very few Do you love me? Is it true? Do you envy?
When you see me shining Tell me, walahi talahi
But do you know me? Do you know my story? You know wetin I do to make this money? I fit fight my enemies Fight my friends, I fight my family But it´s all love I do it for y´all I´m a warrior They can try but dem no fit ever ever hold me down
´cause awọn temi hold me down If you no dey for me How you want make I dey for you? Dey for you E no easy
But this life 50/50 Carry your cross buru ya n´isi Everything na vanity, na vanity
Oboy, I just want be billionaire Pack money full everywhere Make it even full for my jalabia Piggy bank make it fat like polar bear And all the family problem make dem disappear
I de beg the suffering we dey bare All my polo been dey tear I couldn´t afford a beer Kind of owu wey dey blow me then, I fear Then I realize say, my brother, sapa dey beh But the dreams got bigger Making more figures Even the cheques got fat and thicker I de knack face like a picker Now, we the coldest out here, my nigga Antarctica O critical The boy is so lyrical Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical Ọmọ to nautical From Naija d´America Busting speakers In every home, every car